TEMPTATION SEASON 7.Ep 26

*Temptation Season 7🌟 Episode 26✨🤍*

Previously⬅️;wey Togbui entered the room 😒and he was like "Call who? 😦👴🏿.. are you sacking my visitors? 😦... Herh Zek don't dare 👴🏿.. you think you're stubborn .. I called them with the shrine 👴🏿.. and guess what 😁👴🏿?... They're going to work on my cassava Farm very well 👴🏿hehehehe😹😹... Do not joke with a Volta man👴🏿😎"wey this man comot🥺..." Zak 🥺u see what u cause ? 🥺.ridee Bby pearl dey come weed🥺".. Wey Zak replied " Na me what I do🥺?.. Adjoa too dey come bro🥺😭..

➡️: Aww me then Zak make sad at once 😞.. wey the room cleaning sef lef wanna inside 😞.. "Hmm .. wasty .. what we go do rides😞?.." wey I replied"... Charlie ridee sef ano no what we go do sef😪.. "... and Zak continued" Or make we run tonight😟?.. like last time ? 😕.. u say wossop? 😒"... Wey I continued" Hmm😟.. that one too be good idea o😟.. but ano sure say we fi run plus pearl dems 😪.. wey we run without them too aa Eno chill bro😔"... This one di33 me then my paddy make basaaa🥺.. food sef lef my inside 😔... Derr norr this Togbui man start dey bell we 😒"Herh Yamma and Zek 👴🏿🗣️... Are you not done ? 👴🏿"... Wey me then my paddy comot from the room inside🚶🏻‍♂️😒.. the way na we bore nu err😕...So fast we go carry the brooms😒.. wey we go enter then pen inside😏the way na the place dey mell err🤢😹.. Charlie my paddy man start dey talk talk 😹😑.. asee say opana bore 😟😹.. like he dey Accra aa .. Dbee di33 by this time some pizza🍕 then drink🍸 bi dey ein front wey he dey rock game koraa😹😂... but see😟😹😹aww aww.. I start dey laugh for my inside 😹.. "All this be ur fault😏😒.. you wasty😠 ".. zak shouted angrily🤨..


 wey I replied " Charlie Charlie😕.. abeg make uno come blame me🤨.. ebe deal me then you do😕... ".. and Zak continued" You tinop aa u say squad demma girls u go chop😠.. ridee Peekay ein girl u eat nu.. u see the  trouble wey u raise come? 😡.. you sef ano dey trust you😡!!... U be bad man 😡.. I sure say Adjoa sef u chop😡".. ah na I figga Zak dey joke😠.. but Charlie he start dey bore me 😠... So I replied him"Yo that thing make uno talk me again 😠!!...Adey beg u waa... U be my paddy ano wan do gidigidi plus you😡!!.... "... Wey Zak replied" Kwasia who you be?? 😡... U fi do gidigidi plus me??😡...make you never gbele ur stupid mouth then talk that again😡"... Togbui👴🏿 :" The two Cockroaches are fighting err👴🏿... Herh Zek and Yamma be very very   careful👴🏿😕.. Where's my wire🤨👴🏿"... wey I shun dey talk charlie😒.. but asuwer ... Zak make I bore this afternoon waa😠... but Eno be nothing😕... So Charlie I jie eye wey I start dey sweep 😕.. hmm how ago do am😕... Few mins later , Zak start dey bell me😒.. "Yo wasty 😟... Wasty😟!...."... Wey I replied "Charlie make uno bell me😠.. what make I do give u? 😒"...Wey Zak replied" Sia 😒.. them come 😰"... And i was like "Eii😳😨... True matter😨🥺?? " So sharp I lef the broom😰.. wey I go Zak ein side 😥.. wey me then my paddy start dey spy through the wood😟...and I was like"Eiish charlie😍.. them make fine too o😍😋😹"... Wey Zak replied " Asuwer😍😋😹.. see how Joelene ein Ass come 🥺❤️😹"... That time na kwasi 🍆make hard long time😹😑😑Derr norr this Togbui👴🏿 man go crush them😕☹️.. he was like "Woow👴🏿😍.. beautiful girls🤠.. welcome 👴🏿.. hehehe😁😁.. Elikplim🗣️👴🏿.. bring the water👴🏿😁".. and Joelene replied " Oh Grandpa☺️.. thanks so much☺️ we are okay😊"... Wey Joelene jie Voltic for ein hand bag inside😹.. ei pressure 😂... So Togbui👴🏿 replied her " 👴🏿😁.. Don't call me Grandpa😊👴🏿.. I'm Simon☺️ ".... Zak and I : .."  Eeii😨😨😹😹😹😹💔"... Wey Zak whispered "Eeeyyy shoddies come di33 I'm Simon 😹😹😹😹😹💔🤣🤣.. ei Koo😹"... Wey I replied" hahahaha😹😹😹🤣... Asuwer ago start dey bell am Simon😹 something must kill a man😹"...... so this old  man continued" You see I was the best taxi driver in 1987👴🏿☺️.. best Cocoa Farmer☺️, and best sugarcane farmer 👴🏿 during Nkrumah's time 🤓👴🏿"....." See ein guy guy too o😦😹😹.. he dey come pick sessions😹💔".. So Bby pearl replied him " Oh that's nice ☺️ Grandpa😊... Sorry ... Simon😊"... Wey this old man start dey smile😹hmm... So this old man was like " Where are those two Crocodiles 👴🏿🤨"... Wey Joelene start dey laugh" 😂😂💔" .. Oh 😦.. so I was like "Charlie Zak my body do dirty o😰 .wey my body dey mell shunk shunk(shit shit)🤢🤢.. slow💔 ... ".. wey Zak replied " Eno be only you😰... Adey shy sef😰.. but Charlie make we take vhim comot 😎ano say u get vibes"....wey i barb  ma paddy man 🤓... So fast ... We take vhim comot go outside😎... Wey my Bby girl sight me🥺... Derr norr she start dey shout "Wasttty🥺🥺🥰... 🏃🏻‍♀️"..wey  my Bby girl start dey boot come my top😃.. aww she dey miss me🥺😅...Derr norr Togbui was like " Hey hey👴🏿👴🏿😒... Yamma have u taken your bath? 😦"... Wey I keepco Charlie😰.. and this old man continued " Zek😦.. have u taken your bath? 😦"... Wey my paddy too keepco charlie😰.. ebe like this old man wan give we yawa😟... Hm .. so me then Zak lef dere😒.. wey we go find bucket go  the pipe ein mouth 😟..ei that time too na the pipe no dey job... So Zak was like "Yo Simon😒.. the pipe is not working😒"... ei Zak get vhim😹... So Togbui spy this boy someway .. hm wey he keepco😹.. hm.. " Simon ... You won't mind me😑😹???"....Zak continued😹 ... wey Togbui start dey smile like some gyimi gyimi bi😹😹 aye😂❤️... So he replied"  Go and fetch some in the Well😊"... so I whispered "Ebe like shoddies come so he dey do Mr .gentle😹😹.. me too make I bell am some😹"......so I was like " Simon😒...we don't have soap o😒.."... Wey Togbui flow Elikplim say make she carry soap give we😊😂.. wey this shoddy go raise the levels come 😑... So I continued "Ahhhh!!?? 😦😦... Simon .. keysoap? 😦".... Wey this old man replied👴🏿..." Oh what do you need👴🏿😊".... Zak : " Geisha😒"... Wey I start dey laugh Charlie😂😂..... So Zak whispered.." today we die that😹".. wey me then am lef go the bathroom inside..It was 6:30pm, wey I tinop charlie😰.. wey I go spy the window inside 😟... Ei that time na Togbui still dey tap plus the shoddies 😦💔.... Hmm so me di33 I go tinop Zak fast fast😒... "Yo Zak tinop😒... Charlie this Togbui man 😒.. he wan try joke plus me o😒".. wey my gee tinop fast fast wey he replied" he still dey plus the girls err😕hm"... Derr norr we hear say some bro dey knock😒.. wey the person Sana enter😒.. ey it was pearl🥺❤️.. aww come see how na my Bby girl dey smile ☺️.. she was like "I like your Grandpa very much😂😊.. he's funny😂 and friendly☺️"... Wey I replied" Don't worry .. you will hate him very soon😌😹"... Wey Bby pearl replied" Hoh come on😒.. don't say that😒.. u know I won't do that😒"... Hmm😂me di33 I keepco wey  Zak too start dey laugh small small😹... So my Bby girl continued"we are going to the restaurant o☺️.. "... Wey Zak replied "You guys or us ? 😦"... Wey pearl talk say we all dey go so make we shada fast fast😂Come see speed🏃🏽‍♂️😹.. me then my paddy start dey shada fast fast kw3😹 secof this thing never happen before 😂.. so Zak whispered " Charlie the girls wey come nu.. egood waa😹.. he go shun dey fool offlate☺️😂".. wey I replied " Yes yes☺️😹"... Few mins later, me then my paddy shada plete😎.. wey we lef go outside 😁.. that time too na the girls dey dere.. them make set dey wedge Togbui☺️😹...kw3 so me di33 I lef go tap the ref inside koraa dey wedge the old man😹😎.. I can't wait😑😂... wey Zak joined☺️.. "Charlie the man keep o😒😹" and I replied Zak " Ruff😒"... Derr norr Togbui comot😂.. Yiee this man shada gee😹.. wey he start dey give my guy guy walkings some😹😦.. "Ei Simon you're nice o☺️".. wey Togbui replied Joelene"I'm still a fresh good looking old gentle man👴🏿😎".. me then Zak " Eii😹😹😹💔"... So this man continue" Where are those two cockroaches ? 👴🏿" Wey Togbui see we for the ref inside😑😰😂..... "Ah👴🏿.. the pigs are already in the pit👴🏿.. let's go girls"45mins later, ☺️na I make happyyyy😹.. me then my paddy chop plete wey na we dey suck drinks😋😂wey we Sana dey chop the khebab🍢 attache☺️😹... So Togbui whispered "I hope you're all satisfied👴🏿😊? ".. wey Zak replied "Yes☺️ .. but the khebab😰.. its very nice 😰.. pls add last two😰".. eei zak😹😹💔.. so I replied " Yes me too😰.. last two😰🙏🏻".... "Same here Simon☺️"Joelene continued ... Wey Togbui order bunch come🤩🥳😹.. today be today💪🏾😹.. so Togbui start dey talk ".. We came here for a purpose👴🏿... First of all I will thank these two gentlemen👴🏿😊.. Yes because I was searching for labourers👴🏿 to work on my cassava farm👴🏿... ".... Zak: " Togbui🥺"... Wey Togbui replied " Heey🤚🏿👴🏿... Lemme talk... Yes so these gentlemen brought 3 strong labourers that can work on my farm very well🚜👴🏿.. thanks to them again👴🏿.. "......." Now this buffalo on my left👴🏿.. is going to have the biggest portion👴🏿".. ( _togbui pointing to Joelene_)🥺😹..." Because she was the only one to open her chainsaw mouth👴🏿.. and request for two khebabs in addition👴🏿... Even my daughter has not tasted khebab before👴🏿😒"🥺🥺Charlie .. the way na Bby pearl dey spy me then Zak err🥺.. the relationship end that🥺.... So Joelene replied angrily" Ah😡 Emma...  So u exchanged us with food😡.. this food? 😧😡"Charlie na I make quiet 🥺 dey spy Zak.. wey Togbui replied her " My friend keep quiet👴🏿... Here in Volta .. we even exchange people for egg👴🏿 and green pepper👴🏿.. Now if I hear "fuiiii".. u will pay for all the food👴🏿.. I bet you👴🏿"... .. Charlie I spy Pearl ein face 🥺and I was like " Bby I can explain🥺🙏🏻"... derr norr pearl shouted angrily "Don't touch me😡 fool!"... wey this Togbui man continued😒 " Don't touch her son👴🏿✋🏾.. she has a lot of work to do tomorrow😹😹👴🏿"..... To be continued..

Comments