- Get link
- X
- Other Apps
EPISODE 4
Derr norr the police man look sharp wey he go carry ein water bottle😰..fast fast he take choq my top wey I tinop😥..but still na my heart dey beat 😰..so he cool down wey Na he dey biss me the questions now🤓..so he was like.."where are u guys going to😟..."so I sheda talk am say my brother dey sick serious 😥..wey mommy then poppy no dey so we dey take am go hospital before he die🥺...Aww Derr norr this police man carry ein torch light 🔦..wey he go spy back seat😟 😰eeii nanaba dey do the levels anaa?😳...if this nigga no do the acting aa...we die dat oo🙆🏻♂😥...so the police man check and he saw nanaba lying on the seat😟..Asuwer the nigga dey act pass Majid michel😂..so the man was like.."OMG!!😱..he is dying😰!!!..I will help u guys ."Derr norr this police man start dey shout for my top say make I seat down fast😥..he go drive we go😕🙆🏻♂..eeii Wenne life koraa be dis🤨..so Na Adey talk for my brain innez say"yo papa police relax ai na de nigga no dey sick biaa😂" So voom!!! The police man take we go🙁...kw33 de nigga dey dorge potholes ruff🕳😂...5mins later..we got to korle bu teaching hospital😰..Derr norr this police man Comot for de car inside..wey he boot 🏃🏻go emergency ward go bell bunch nurses🙆🏻♂🙆🏻♂..ahh hu talk am say we dey hia ein help saf😕..tsww..😒..ohh..come see how the nurses Comot plus demma bed 😅..eii jezoz!!..the nigga too no dey sick oo😅...so Nanaba was still pretending 😟..charlie de nigga force waa...if he do dat aa them go catch we😢 Hmm...so them carry nanaba enter the ward sharp😌...dat time too Zak do me sign say he dey go check on Adjoa(his shoddy)😟so make I dey plus this police man😕..so the man was like..."do u have any money on u" 😟..Der norr I tot twice 🤔..and said naa😢...nothing we get 😢..hmm....eeii this man Comot 200cedis for ein pocket give we🥺..aww the police man be kind waa😢..wey he raise ein digit have me again..and he said "call me..if u need any help"☺ Derr norr I start dey tank De man waa😞..wey he flow me say he dey lef..🤓..so after the man left Nu...I boot fastest go Nanaba ein ward🤓...as I ketch derr nu...na dey nigga dey sweat papa😰...wey I biss am the reason y..and he was like "Charlie wasty 😰😰😰...the doctor say he go give me 5 injections for now...😰..5mins later he go give me another 5😰..me too Adey fear injection pass🙁😥"OMG!!😳😱..5 injections Yy u be buffalo anaa?😂..so I sheda talk am say make we help Zak...so Adey beg am waa...make he take Kw3 come see nanaba 😂..de nigga bore😡..wey he talk me say I fool aa..he go slap me ruff ruff😒..yiee..so I kept quiet..secof ano get strength 😂..derr norr papa doctor entered de ward wif the levels la😥..kw33..it was 10 on the plate😱..eeii nanaba heart dey cut la💔..😹..so he was like.."Yo..heyy!! Doctor stop😡..charlie..I'm okay wai...leave me alone😡"so I sheda talk the doctor say Nanaba get mental problem😂..so make he lef am wai😅 Derr norr this nigga comot for the ward inside go outside 😆..hahaha..." so the doctor was like "hurry up and take him to the mental hospital before he start slapping our patients 😟"...Eeeii dis doctor too yy😂😂🤣...so I was like "okay sir..i will take him dere"...so I boot follow nanaba 🏃🏻...hmm..as I ketch outside nu...na Zak dey stand dere...wey he still dey cry😭..so I asked him..."did u see Adjoa 😢"..hmm Zak replied " Charlie the shoddy wound waa...wey them say make we bia 200 cedis before them go treat am😟..Aaww..dat time Na de police man spread we..so I talk am say make he no shiver koraa😎 So I talk Zak wah de police man do give we...😌..and I saw smiles playing around his cheeks😊..so he raise the money sharp..wey he go bia de levels😟..hmm it was 2:00am and we where still at the hospital😟..eeii Charlie..i for do wild then step hose oo...else Daddy go tear my head 😰..Nanaba was snoring in the car🙁..de nigga ketch togo koraa😴..Deer norr I see say Zak comot plus the shoddy🧐..eeii how come ...ridee naa dem discharge am😟..so I biss Zak...wey Zak say he vibe plus the nurse..so he sheda talk the nurse say morning tee
naa..dem go come back for check up😌 Wey I say ok..."let's get going ☺" kw33 na Adjoa dey bee ruff😋..so I started de car..and we left sharp😎...to be continued
Tales of Dee wasty...🐾🐿
Keep following and sharing🔥
- Get link
- X
- Other Apps
Comments
Post a Comment