- Get link
- X
- Other Apps
*Temptation season 4 Episode 11🤓😊😅*
5mins later, we got to Zak's house 😨..charlie na Adey fear waa😰..secof ano wan receive any slaps again 😂...Charlie this one di33 I ketch volta aa I for go see some herbalist 😂 else ago get ear problem la😅..so Derr norr I start dey spy the house inside 😰..."Yo Zak..ur poppy dey anaa😰"...wey Zak talk me say naa🤓...he Comot go somewhere😕..buh he go come very soon😨..eeii very soon di33 then dis nigga for look sharp😹...Charlie my ears no be keyboard wey them go press press oo😅 So Zak go inside wey he go raise the Toyota v8 keys come 🤓..charlie na my eye start dey get🤩..buh Na Adey fear two😔..hmm...I wan make we lef the place fast fast koraa😫....hmm..so Zak start dey look sharp😌 gimme...wey he raise the ps4 come🥳..derr noorr opana go raise ein plasma too la😅...eeii this nigga paa😂ebe u wey u buy or ur poppy wey buy😆..hmm..me di33 I was jux parking it inside the car😂..eeii😳..derr norr opana raise two student mattresses Comot la😹..kw33 volta❤..Ayigbe girls go cry 😂..3mins later, we park everything nicely wey Zak go raise ein nice travelling bag then ein nice kicks👟come choq la😎..charlie Elef me 😞..so fast I started the car wey I turn chief driver Abi u barb😉...8mins later, I ketch hose la😟..herhh na I start dey shiver like something 😰..so fast I parked the car outside wey I lef go inside sharp😰...Derr norr this fucken dog wan bark la😨..dis dog fool err😠..ago take stone wag(hit) ein head err😒..shw3 u figga we dey go joke for volta err😂...so fast I enter my room inside sharp wey I raise my German spray😅...Charlie first thing oo😁 ..ano wan waste time koraa😂....so I look sharp wey I start dey select my nice shadas 👕👖..and kicks la👟...Charlie better life for volta oo💜😁..derr norr I raise my laptop 💻...and my pen drive😁..herrhh the way musics dey top err😉...eeii where my charger then my wifi sef dey?😨..i for look sharp before my parents drop oo🥺..else I die dat ..so fast I raise my wifi then my charger too wey I lef fast🤓..Derr norr Zak crush me fast wey he come raise the levels go choq the car inside fast😁 Herhh my paddy man make aggressive😂...dis one di33 prison break escape oo😂..we dey run paaa🏃🏻..Masa me then Zak can't take care of babies 😒..am I a baby nurse? ..tsww😗...this girls paa😒..small doggy wey we give u norr u preg 😂...what if we gave u kitchen stool style 😅..like triplet straight 😆...so derr norr I enter the car inside wey I turn chief driver fast 😎..herrhh na Zak make happy pass🤓..so he was like "wasty ☹..make we take our cells choq flight mode😕😒..else this squad go worry 😰" Aahh echeck like Zak dey talk bunch sef😏..Adey come take my own choq. Caterpillar mode sef🚜..dah one di33 no one can contact me sef😂..shw3 any weapons formed against me then Zak shall never proper 🤓..my believers shout Amen!!😎..i know haters won't shout😒..buh we don't care sef😒..Volta paa di33 ..we dey go live🔥😎 15mins later, we ketch the motor way top 🤗🛣...it was my first time driving on the tema motorway tho 😟 so Na Adey fear small 😟..but no yawa koraa🤓..God dey wanna side 🤗...so I said my fav prayers "God abeg spoil dere give me 😎"vommm!!🚗..derr norr 120kmh😅..
*It's was 5:30pm* ..wey we ketch Ho🔥😎..ala volta region la❤..kw33 I was driving gently wey Na Adey spy town😊..woow..volta is a nice place wai🤩..the town inside bi neat 🤓..wey the people are very respectful too😌...masa make u no biss me how I know 😒...u forget say action speaks louder than words ☹...yh I mean u reading the story 😒..u figga who?😂..eeii come see how Zak der snore like pig🐖.. ein baby la😂...wey I tinop(wake) am..."Yo Zak we dey Ho 🤨.."wey my nigga tinop la😊..so I talk am say make we go rent hotel bi then bed err 🤨...derr norr dis nigga say naa😕..make we go find some compound house bi then do things 😁..abi u barb😉..so fast I agreed wey I stopped the car 😌..derrr norr Zak comot wey he say he dey go biss squad where we go get house rent ridee naa😎..charlie we no wan waste time koraa😕..Few mins later, Zak came plus some young gentle man bi
🤨..wey he directed us to a nice compound house bi😌😍 So fast we drove to the house Sharp🥰...derr norr we see say some old man👴🏿 bi dey tap dere😰..wey we comot fast wey we go greet am.."Good evening Daddy 🙂..pls I'm Zak and this is my younger brother Emma😌.."..."Good evening..I'm also Togbui Tsaklibuibui👴🏿..wah do u want in my house?" yiee😨..Togbui wat??😂..zak I told u🥺..make we lef la na dis man bi fetish priest 😆..so Zak talk am everything wey dis man start dey biss bunch questions😕..hmm me di33 na ano dey spy dere saf 😒..derr norr the man started "Elikplim 🤥..bring the keys 👴🏿"herhh derr norr some foine shoddy bi Comot for the room inside come😍🥰..eeishh see Ass la😋..Ala volta😂❤✌🏼...to be continued Tales of Dee wasty🐾🐿
Follow and share 😊
P.Y.S.A.A.T
Protect YourSelf As A Teenager🌴
- Get link
- X
- Other Apps
Comments
Post a Comment