TEMPTATION SEASON 6. Ep 20

*Temptation Season 6🔥Episode 20🍑🥑*

Previously⬅️:"Aww God abeg spoil dere give me 😩🤩🙏🏻"..I started the car wey I lef🤩🤓

➡️:It was 5:25 pm wey I ketch Zak demma hose 😎..wooww my boys make fine oo🤩..eeeii today di33 eno be easy oo😁....Aww ano turn off the engine saf...wey i comot from the car inside🤩..wey I start dey shake my paddies Charlie🤩"Charlie today di33 more than more than oo😂🤗.."peekay shouted wey na we all make happy la🤓..so i continued "the pressure ago throw for dere err🤩😎..them naa them go see say abi chairman😅but ebe say ano turn celeb yet😹🤗🤭"...so Fiifi replied "😂😂if I see Efia odo for dere the way ago press am err😹...Charlie I mean am keep😂"..."Koo🌚relax oo...u do yawa for dere aa we go lef you oo😹"Suarez replied him wey we start dey laugh😹So sharp chairman Zak say make we step asap😎 wey we go tap the ref inside charlie🤩...so fast Zak connect ein cell give the car ein Bluetooth wey he start dey bash for the car inside🤩🔥...come see wanna guy guy for here la😅..eno be easy ..so fast I turned on the traffic indicators ..yh yh what Ghanaians dey call (Trafigator )nu😹🤭...I just dey love my country Charlie😂🤭...45mins later we ketch East legon 🤩..that time na Traffic dey the road top🤨..herhh charlie come see better cars for the road top😅🤓like if we raise Zak ein mommy Sonata ..or maybe we raise some toyota corolla bi aa like yawa paa oo😹🙆🏾‍♂️..eeii..so few mins later we ketch the place 😎..but na dere make crowded small🤩 so fast this security start dey direct we say make we park well😅😎...herrhh see how squad dey spy we la😎🤩..so zak was like "Eeii bro🤓 see how them dey spy we saf😂 me di33 adey shy sef😅"wey Nanaba continued for the back dere "Hmm me di33 we comot aa ano go spy demma face saf😂😰"..and we all laughed Charlie 😅..Finally ...we pack plete wey we all Comot for the car inside🤭😂...man😤!!!...i start dey give my gentleman walk nu😹 "Ka 👟 ka👟ka 😹like that" wey na the scammers wey dey tap demma benz top dey spy we😂😎..so sharp I sheda press the key top😂..wey the alarm spoil Dere give me😹..."Wasty shun wai😂..na the game boys dey spy you too much😂"Zak whispered wey i smiled 😌..lemme check time saf😎...naa ano go spy the Rolex watch top😂...so sharp I comot my iphone Xmas ..wey i start dey do some allo chatting bi😂..herhhh charlie today ago kill squad plus pressure😅....few minutes later, we ketch where them dey claim the tickets nu😎..wey one bouncer was like "Hey stand dere👺..who are you looking for ?..." Wey Zak replied "Eerrm we want to buy our tickets😎...." Wey the bouncer replied "My friend go back👺!!..Who invited you?👺 ...Go back 👺!!..." Eeii slow charlie 😰..so this bouncers no go allow we🥺..hmm na we make yawa waaa....wey na we dey stand dere😟..that time too na some fresh ladies bi dey stand dere wey them dey laugh lowkey☹️🥺..eeeii derr norr this shoddies come buy the tickets wey them lef😳..oww but this bouncer too why🥺..hmm Nanaba continued "Oh bra ..we dey beg waa ebe kwesi Arthur wey invite we say make we come"..and he replied "👺Kwesi Arthur invited you 👺...My friend go back before I slap you..👺..do you know him tsww"..so me di33 I lef dere small😂..charlie ano wan do yawaWey Ghetto pastor too come dey my side 😰..."Charlie this one di33 slow oo😂..hmm i wan cry sef🥺"...Ghetto whispered wey i continued "charlie me sef tears come dey my eye top🥺😰"hmm....wey na we make quiet dey spy them🥺..so sharp ...Nanaba took ein cell wey he start dey do call plus some bro😰..aww so my heart cool down small secof everything dey source dey come🤭..hmm so Nanaba hanged up and he was like "Yo wasty make you squad come....i bell am ...wey he say he go send somebro make he come pick we ridee😌.." Derr norr this bouncer replied" Pick who👺?..if you sure say ebe Kwesi Arthur u bell then make he come himself👺"...oh but this man too Charlie😠..so I was like "Yo make we lef wai tsww😕😠..after all what😠"Wey Nanaba replied "chillax bro ..make i bell am for the last😟"..that time na Zak dems all demma face gyimi wey them dey stand dere😹..asuwer bounce pressure no barb you before err😹..edey bash pass broken heart sef😹💔....Nanaba on the phone📞..: "Hello bro...Yh still😰..hmm..okay bro ..thanks bro ..okay bro ..sharp🤓"wey he hanged up...so he continued" he say he dey come 🤩😎🔥"...kw3 charlie my heart fall my stomach inside😹🤩...wey i start dey clean my face😹..eeii like today di33 yawa ooh😹...5mins later, Kwesi Arthur comot la🤩🔥🙌🏾😂...wey na wanna eye get like something😂..aww so we start dey give am fans " Didadeeyyy!!🕺🏻😂🤩🥳...ohhh yeeaaaahh"...so he replied "Mandem mandem🤩😎...lets go inside😌"...wey we start dey follow am😂🙌🏾..ala we no pay gate fee saf😹..wey we go..."Herhhhh😳😳😨😨Zak the place dey jorm oo🤩🔥🔥...but u dey outside aa u no dey hear nothing😨🤭🔥..."...wey Zak replied " Charlie Arthur do all🤩🕺🏻..."..so sharp we go tap the celebs demma lane top🔥🙌🏾..dat time na La Meme gvng dey perform laa🤩🤩🙌🏾😂..."Ala vibe sorr vibes sorr 🙌🏾😂🔥🎶🎵💃🏽🕺🏻"me then my boys start dey hop like Frog wey see woman😹💔...so i was like "heey guys spy 😳...eno be sister Derby dat👆🏾😨..kw3 she dey beee ohhh but echeck like she dey come dis direction ..🤭😂🙌🏾..."...Wey Nanaba continued "Brother😹 this one no be your meat oo😹o..kwasia u figga she be then small girls u dey press err .."..wey i continued "Naa eno be so😕 ...i just wan paddy am then take pics plus am🤩..that be all🥳"..."eei eii😨eii😨she dey come tap here ...make we do alert😰🤩"Fiifi whispered wey we all choq study charlie😹😰..Derr norr she come tap my seat ein body laa😨😂🙌🏾..."eeii wasty make we swap errr😰🥺"..Zak whispered wey i replied "like abi koobi 🐟 paa😹😹🤭" ...Derr norr Dope nation come stage laa😳🔥🔥...Ala Zanku🔥🤩 zanku🔥🤩🎶🕺🏻💃🏽....to be continued

Comments