- Get link
- X
- Other Apps
*Temptation Season 6🔥 Episode 24🍌🍑*
Previously⬅️:wey i continued"😨🙆🏾♂️ so she lef 😦..Eeii Ghetto..so u be Jon so?🙆🏾♂️😨...u fool papa😦🙆🏾♂️"
➡️:..hmm so this guy no talk wey he come tap my side la😕..but na I bore lowkey😒..tsww....make I jie my eye then finish the pizza koraa😕..."Bro adey beg😟..u chop plete aa make we step ein hose then beg am wai😞..Charlie adey feel the girl 😩..hmm🤧😞"...he whispered wey me di33 I flow am say aget some serious appointment bi 😕..I plete aa ago pass here so say we go go ein dere😟..so he replied "Alright bro...adey trust🙏🏻😔..but abeg convince am waa..secof this shoddy lef aa bro😞...hmm"..so sharp I flow my paddy say make he no worry😌..Finally I plete the pizza then the cool drink nu😋..kw3 😅..na i make fine 😎..Charlie i start dey feel lazy sef🤤..but still i for step Mandy ein dere😟...then see how things dey go for ein side🙂..abi u barb😌...so sharp🤓..I flow Ghetto say adey bounce 😑...I plete everything aa ago step ein side again🙂..wey this my paddy barb me🙂 .....10mins later, I ketch Mandy demma gate ein mouth la😰...charlie na adey fear waaa...secof ago fi do yawa 😟...becos already Mandy ein poppy dey search me😰..hmm so I closed my eyes and said my fav prayers "God abeg spoil dere give me😩🙏🏻"wey i rang the bell😰.."Ding dong ding dong 🔔"..Derr norr Mandy ein poppy come gbele the main gate la😨😰....so he was like "Ahaaa Emma its good you are here 😩...pls lets go inside😓"..hmm so i start dey follow this man la😰but na ano dey feel okay😥..secof the man make basaaa bi😟..eeii😰..but what be the problem sef😰💭...what dey do Mandy 🥺💭..few secs later , we ketch the hall inside ..wey Mandy's Dad talk me say make I tap😥 na he get some serious talk plus me😰...so he continued"..Hope you are good ?😟..um sorry lemme get you something to drink 😥.."..wey I talk am say abi okay Charlie😪...so sharp ..this man start dey flow me say he dey hia my help waa😪..secof the thing be serious😥...so me di33 I flow am say make he go on🥺..hmm so this man start dey talk me say😪..ebe 1 week this😪..Mandy change ein lifestyle for hose...she no wan chop then vibe plus anybro saf😪 ...sometimes saf she fi lock ein self for her room inside then cry the whole day🥺...he biss am the problem too aa she no wan talk🥺..so off late he no dey go job saf..ein mommy saf shun dey go work🥺..like everything make basaa give them 😪..secof demma only bby girl dat🥺...Awww charlie🥺derr norr tears start dey comot for my eye inside la🥺😭...wey Mandy ein poppy too start dey cry😭😭..hmm so I continued"Daddy😭...where is she 😭?...."She's inside Emma😭...she doesn't want to see her Dad mpo😭"...hmm so I tinop slowly 🥺😭wey I go her door ein mouth😪..wey i start dey knock the door🥺..."Mandy🥺..its Emma 🥺..pls open the door okay🥺😭""Mandy🥺 pls I want to see you🥺..Akosua🥺 pls don't do this to me😭..Mandy 🥺...hello can you hear me🥺 ...Mandy😭 Pls🥺...Come on dear🥺 let me see you okay🥺" ..hmm how the thing do di33🥺 she no make ready say she go talk plus any bro😓..so me di33 i turn my back say adey lef😓🚶🏻♂️..derr norr i hear say she gbele the door🥺...wey she hug me for my back🥺😭...."Emma😭🥺...why did you do this to me Emma 🥺😭.."she whispered with tears in her eyes😭...and I replied"Mandy pls calm down🥺😭 ..lets go inside" ..hmm so we lef go ein room inside 🥺...wey i go tap the bed top...wey she raise some lab results bi give me🥺..so she whispered "Bby😭..I don't have HIV/AIDs 🥺..Emma just look at it..🥺..I love you from the bottom of my heart Emma😭❣️...hmm listen to this song 😭and tell me what u feel for me😭"...derr norr Mandy start dey rock Fire boy -Like I do😭..I swear the track touch me😭🥺"Odoyewu I know you bad o😪
You gimme love, I give you back o😫💞
You give me this, I give you that o😩
One time, one time oh yeah😚
Odoyewu you are so wonderful😞
If I leave you na you I go run back to😭
I go run back to you😓
E sure for you🥺
Baby I'm going nowhere😓
Your love is true😪
I know you'll always be there😪
I'm coming for you😞❤️
Baby I'm going nowhere🙅🏾♀️
Your love is true❤️
I know you always be there🥺
No one can love you😟
Like I do😞
Nobody🙅🏾♀️
Baby nobody😔
No one can love you😞
Like I do😭
Baby nobody🥺❣️".....to be continued...
- Get link
- X
- Other Apps
Comments
Post a Comment