TEMPTATION SEASON 7.Ep 21

*Temptation Season 7🌟 Episode 21✨💛*

Previously⬅️;Derr norr ... " Whou!! 🦮 Whou!! 🦮 Whou!! 🦮"... Jack start dey bark😨🥺... Wey I hear poppy ein voice for inside " Ebenezerrrr!!!🗣️.. the birthday MC is back right? 👴🏿... "Oh lord 😭😭 and angel has fallen 🥺🥺🙆🏾‍♂️😹....

➡️:... Hmm what ago do saf... Aww God 😩... Charlie na ano fi go sef🥺.. na astill dey stand dere🥺... Wey I see say mommy comot 🥺... So fast mommy start dey come my side🥺😔... Wey na I still dey stand dere 😞... "Emmanuel 😕.. so you koraa what should we do to you again😕.. huh!!?? ☹️... Hoh Daabi🤦🏻‍♀️( Oh no) ... Go inside err 😒he is waiting for you😒"... Wey I start dey walk go inside Charlie 🚶🏻‍♂️😞..... Finally, I ketch inside 🥺.. wey na poppy dey tap for the hall dere🥺.. he sheda do like he dey spy sport highlights🥺.. wey I greeted " Good evening Daddy🥺.."... Wey he replied "What's says the time 👴🏿?"... And I continued"53 mins pass 9🥺"... Wey poppy replied " Hey my friend😕.. say it well😒.. I want to understand😕"... Wey I talk am 9:53pm😞...wey this man say make I come tap😔.. hmm so me too ano delay 😔... I go tap fast fast wey this man start dey biss me questions🥺... "How did the birthday go? 👴🏿".. wey I flow am say ego cool🥺.... Wey this man continued " Do you know something? 👴🏿... I want you to show me how to call a girl on stage 👴🏿.. and hit her buttocks👴🏿... Only that son.. and I won't touch you... I promise👴🏿🤚🏿...


 "Derr norr my kiddie bro start dey laugh "Hehhehe😂😂ajieee 💔💔".... Wey the belt land for ein back "palaaaa😹😹...".. kw3 wey me naa I see say the old man blaze 🥺... Eish come see Ebenezer for here🥺.. the gee start dey cry gidigidi ... Eei one p3 nu😨🥺... Hmm🥺.. ei how make I start am sef🥺... So I was like "Daddy ... U will call the girl🥺..." .. wey he continued ".. give me example👴🏿"... Wey I replied " For example🥺.. you will say .. maybe.... Jessica pls join me on stage 🥺... "...." And you will hit her buttocks err 👴🏿?" Old boy continued ... Wey I answered "No 🥺.. when u hit it at once ... She will slap you🥺... So u will tell her u like her butts🥺... And ... "... Derr norr the belt land for my back ..." Palaaa🥺🥺😹"... Jesus please save your disciple 😩🥺😭... "Herh who taught you👴🏿?... Ei Emmanuel👴🏿.. "Charlie how the first one land for my back err wey me naa I see say how things dey go nu🥺😭.. I for boot charlie🥺🏃🏽‍♂️..... so fast I boot go my room inside 🏃🏽‍♂️🥺... Wey old boy too follow me for dere 🏃🏽‍♂️👴🏿😹.... Wey he groove me well well🥺... It was 12 am wey na I still dey cry Charlie ... Asuwer today ein strokes go my inside ankasa🥺😭.. hmmm🥺... Na ano no what make I do sef🥺... Adey feel bed too but ano fi bed🥺... My body all make hot😹🥺... Derr norr my cell start dey ring 🥺.. ei by this time too who dey come worry me🥺😒... So I take the cell say adey come hang up wey I see say ebe Bby pearl la🥺.. slow🥺.. hmm I take vhim answer 😞... and I was like "He... ll.. o🥺" .. wey pearl replied "Bby I'm missing o.. ☺️... Hope you are enjoying yourself".... Wey I answered " Y.... es🥺.. i'm at home😭..... ab.. out... to slee🥺...p.. and you? ".... Wey pearl continued " ah Emma 🤨... Why are you talking like that? 🤨... Ur voice has changed 😟"... Wey I sheda flow am say adey suck some hot light soup bi . That be why😞😹...... "Hot soup at this time 😟...okay then I will call later😊... Bye dear☺️"Wey she hanged up... 😞... Derr norr another message come 😒.. tsw it was Zak😒... He was like "Yo how far? 😹... U take finish? 😹"... Tsww Charlie ano mind am sef sia😒... Wey I take my blanket cover my body 🥺😞... Wey I bed 🛌🏻....

6:30am knack wey I hear say Jack🦮 dey bark for outside 😟.. Charlie na that foolish dog dey make noise too much 😑😒.. so I tinop wey I go wash my face😪.. wey I go stand the mirror ein front and I removed my boxer shorts😑😹... Charlie na I wan check the new stretch marks for my ass top😹🥺.... Eeyyyy🥺🥺🥺... It was bunch o😹😹...kw3 🥺.. this man be wicked 🥺😞.. but how ago do am😞... Vhim dey😎... So fast I took my cell wey I bell Zak 😒... Tsww Sia opana bed 😒.... "Hello wasty🙁.. why u bell me by this time 😕"... Wey I replied " Siato you no dey Kai the deal 😒.. Charlie my poppy go lef like 7:30 dere o😒... Do wild then come vibe him😒... "... Wey this gee talk me say he dey come 😕... So he continued "Charlie yestee di33 slow koraa😪"... wey I replied ... "Why wossop? 😒"... And he answered.. "Oh Charlie Eno be the Tricia girl😪😕... Oh bro.. asay ein guy guy all 😕.. yestee I take the tip k3k3 choq inside😕.. come see shoutings 😹😹...me saf I figga something dey do am😒😹... Hoh tip k3k3 nu😕"... And I replied him " 😹😹😹Eeii Zak nie .. tip K3k3 but asure say u take full body enter 😹... "...." Oh wasty walaayi ebe tip 😹😹🙁... Small p3 la😹😹😹"he continued and we all laughed Charlie 😹😹.. so this gee biss my own🥺... And I replied "u di33 u go come see the national symbols wey he design for my ass top😹🥺🥺"...." Ayeeee🥺... 😹😹😹😹💔"... Zak start dey laugh me😕... Wey I flow am say make he look sharp 😒.. and i hanged up😑... hmm so fast me too I go the bathroom inside .. wey I go shower charley🤓... It was 7:53am🤨.. wey na Zak too no come 😦.. oh but this nigga 😡... Derr norr my kiddie bro come my room inside 😒.. and he was like "Daddy is calling you😕"... Wey I talk ok😒...tsww this man too u groove me plete... Rydis too wenne deal me then you get😠.. so fast i lef my the room inside 😕.. Eeii that time na Zak then my mommy then my poppy dey the hall dere dada😨😨😳... Eei this gee be fast o😨.. kw3 I start dey sweat by force 😰😰... Wey I go stand my poppy ein face 😔😰... so poppy was like "Look at him👴🏿☹️.. like a good boy☹️... Razak I hope you saw what he was doing yesterday👴🏿?.. " wey Zak continued " yes Daddy😞... Daddy we are sorry😰😞.. but please 🙏🏻😞the funeral is very important🥺".. wey my poppy replied " he didn't tell me anything👴🏿😕"... And Zak was like " Ah Emma😨so you didn't inform Daddy😨.. but I told you to inform him😒"... Eeii Zak be bossu😹asuwer😹..so I replied" I'm sorry bro🥺😞"... So fast poppy biss Zak say ebe how many days.. wey Zak talk am 3days😟.. ei so fast old boy jie 500ghc give Zak say make we take choq wanna body🤩wey he Sana flow Zak say make we no go do stupid stuffs for dere😒... Cos he hear p3 inaa dat .. he sef Eno go make he come here again🙁.. and he continued "You said you are going with a bus right? 👴🏿... What time ? "... Wey Zak replied " 11am Daddy😊"... Wey he say okay ... He dey go work so .. he dey lef 😊.. wey he then mommy go demma bedroom inside 😊🤩.. so fast me then Zak go my room inside .. and I was like "Charlieee!!! 😹😹... Herhhh u be king asuwer😹... Ei u get format o😹.. what you talk am? 😹"... Wey Zak replied " I flow am say one of wanna boys die .. so them dey go do ein funeral for Volta 😑😹.. we no go too aa Eno fine ... 😹.. Hoh so Charlie I take pearl ein ex nu.... Wratty .. ein pic wey I sheda rep Rip for top😹😹... Wey i take show am😹😹" .... Zak🤣🤣💔... Eeiii😹😹💔💔...So he continued"Yo Masa 😹hurry oo .. me di33 I pack my things already😹wey I claim money for my poppy ein dere😹.. so jie ur things choq the bag inside make we go😹"... Kw3 so fast 😹I start dey raise my gee shadas choq my bag 🧳inside😹🤩... Few mins later , I plete wey I go talk my mom say we adey😑 ... That time na she dey prepare go church so fast we lef😹🏃🏽‍♂️....

15mins later ,. We ketch Zak demma hose🤓... Wey my paddy go raise ein money come 😁.. na I make happy waa ... but Na adey fear too😰.. so fast he talk me say we dey use the black Benz😎.. wey I claim the keys🤓.. wey fast i take my bag choq inside 😎.. wey I tap inside Charlie🤓.. dis one di33 no delayment oo😹.. Zak too join .. wey I started the car😎.. kaishh😹.. Ala vooom!! I turn chief driver😎🚗💨.... 

3hours later , 🥺we ketch volta😰wey na my heart dey beat like something🥺... Ei God abeg spoil dere give me🥺.. that time too Zak dey snore 😑😹.. so I was like "Herh Koo tinop sia😒.. we ketch volta😒"... Zak tinop fast😒... And he was like " eei ei😰ridee naa.. but Charlie wasty😰🥺.. Togbui ein dere we dey go again di33 🥺.. adey fear oo asuwer🥺😰😹.. but make we pray say he no go dey around🥺.. secof today be Sunday😰"... Wey I replied" Sia u see Juju man wey dey go church Before?😒😰😹".. wey we all make quiet🥺... 15mins later..We ketch Togbui ein dere🥺.. wey i drive go ein compound top🥺😰.. ei God my heart🥺.. that time na dis man dey tap ein lazy chair inside wey he dey smoke🚬 ein pipe🥺.. kw3 me then Zak start dey shake at once 🥺.. hm so fast we all comot😰🥺.. wey this man start dey spy we🥺....and he was like "Hehehe😁.. u can run 👴🏿.. but u can never hide 👴🏿... Welcome 👴🏿back👴🏿.. now the two of you should kneel👴🏿"... Ei Togbui🥺.. at least give we water mpo err🥺.. derr norr he continued " I said kneel down and raise up your hands👴🏿"... Wey me then Zak kneel charlie🥺... So he was like " Elikplimm!!! 👴🏿🗣️😤😤... Bring the wire 👴🏿!! ".... Ei Zak La Wu oo🥺🥺🙆🏾‍♂️... To be continued..

Comments